Broda Shaggi ๐
"I See Love Wey Pass Titanic, E Shock Me ๐
Una need to see both of them together @Mreazi @Temiotedola Their love be like when you dey watch Cinderella part 1 ๐ฉ๐
โAwnnnnnโ wey i do for pass 3,500 in number. Dubai own go reach 25 million ๐
See ehn! Love is sweet but when money enter, love is sweeter ๐ฅฐ So i don invest the 3,500 wey dey my account now. E suppose don germinate when iโm ready to LEGALIZE it๐
Because! na inside moon i won do my own o ๐ซฃ Make Jesus stroll come since we go dey him neighborhood. Just a stoneโs throw oloun! ๐๐ค"




Nwaonye Kingsley
๋๊ธ ์ญ์
์ด ๋๊ธ์ ์ญ์ ํ์๊ฒ ์ต๋๊น?