Broda Shaggi 👇
"I See Love Wey Pass Titanic, E Shock Me 😂
Una need to see both of them together @Mreazi @Temiotedola Their love be like when you dey watch Cinderella part 1 😩😂
“Awnnnnn” wey i do for pass 3,500 in number. Dubai own go reach 25 million 😅
See ehn! Love is sweet but when money enter, love is sweeter 🥰 So i don invest the 3,500 wey dey my account now. E suppose don germinate when i’m ready to LEGALIZE it😂
Because! na inside moon i won do my own o 🫣 Make Jesus stroll come since we go dey him neighborhood. Just a stone’s throw oloun! 😂🤍"




Nwaonye Kingsley
Izbriši komentar
Jeste li sigurni da želite izbrisati ovaj komentar?