Broda Shaggi đ
"I See Love Wey Pass Titanic, E Shock Me đ
Una need to see both of them together @Mreazi @Temiotedola Their love be like when you dey watch Cinderella part 1 đŠđ
âAwnnnnnâ wey i do for pass 3,500 in number. Dubai own go reach 25 million đ
See ehn! Love is sweet but when money enter, love is sweeter đĨ° So i don invest the 3,500 wey dey my account now. E suppose don germinate when iâm ready to LEGALIZE itđ
Because! na inside moon i won do my own o đĢŖ Make Jesus stroll come since we go dey him neighborhood. Just a stoneâs throw oloun! đđ¤"




Nwaonye Kingsley
āĻŽāύā§āϤāĻŦā§āϝ āĻŽā§āĻā§āύ
āĻāĻĒāύāĻŋ āĻāĻŋ āĻāĻ āĻŽāύā§āϤāĻŦā§āϝāĻāĻŋ āĻŽā§āĻā§ āĻĢā§āϞāĻžāϰ āĻŦāĻŋāώāϝāĻŧā§ āύāĻŋāĻļā§āĻāĻŋāϤ?