8 w - Traduire

Broda Shaggi 👇

"I See Love Wey Pass Titanic, E Shock Me 😂

Una need to see both of them together @Mreazi @Temiotedola Their love be like when you dey watch Cinderella part 1 đŸ˜©đŸ˜‚

“Awnnnnn” wey i do for pass 3,500 in number. Dubai own go reach 25 million 😅

See ehn! Love is sweet but when money enter, love is sweeter đŸ„° So i don invest the 3,500 wey dey my account now. E suppose don germinate when i’m ready to LEGALIZE it😂

Because! na inside moon i won do my own o đŸ«Ł Make Jesus stroll come since we go dey him neighborhood. Just a stone’s throw oloun! đŸ˜‚đŸ€"

image
image
image
image