Broda Shaggi π
"I See Love Wey Pass Titanic, E Shock Me π
Una need to see both of them together @Mreazi @Temiotedola Their love be like when you dey watch Cinderella part 1 π©π
βAwnnnnnβ wey i do for pass 3,500 in number. Dubai own go reach 25 million π
See ehn! Love is sweet but when money enter, love is sweeter π₯° So i don invest the 3,500 wey dey my account now. E suppose don germinate when iβm ready to LEGALIZE itπ
Because! na inside moon i won do my own o π«£ Make Jesus stroll come since we go dey him neighborhood. Just a stoneβs throw oloun! ππ€"




Nwaonye Kingsley
Delete Comment
Are you sure that you want to delete this comment ?