đš Breaking News đšđ€Šââïžđ
Kanayo O Kanayo don drop heavy talk again! đł According to him, most Nigerian rich men only help women â they fit dash dem even âŠ150 MILLION just like that. đź
But when a young man asks for help? Dem go just reply: âGo and work hard.â đ
The painful part be say, these men sabi very well say the guys dey hustle, dem just need one small push. Yet, no support. đ
đ Moral Lesson: Sometimes na society push men into depression, because help dey, but e no dey reach them. đ
Dodzi Hotor
Ta bort kommentar
Ăr du sĂ€ker pĂ„ att du vill ta bort den hĂ€r kommentaren?