๐จ Breaking News ๐จ๐คฆโโ๏ธ๐
Kanayo O Kanayo don drop heavy talk again! ๐ณ According to him, most Nigerian rich men only help women โ they fit dash dem even โฆ150 MILLION just like that. ๐ฎ
But when a young man asks for help? Dem go just reply: โGo and work hard.โ ๐
The painful part be say, these men sabi very well say the guys dey hustle, dem just need one small push. Yet, no support. ๐
๐ Moral Lesson: Sometimes na society push men into depression, because help dey, but e no dey reach them. ๐
Dodzi Hotor
ใณใกใณใใๅ้ค
ใใฎใณใกใณใใๅ้คใใฆใใใใใใงใใ?