10 рдореЗрдВ - рдЕрдиреБрд╡рд╛рдж рдХрд░рдирд╛

ЁЯЪи Breaking News ЁЯЪиЁЯджтАНтЩВя╕ПЁЯТФ

Kanayo O Kanayo don drop heavy talk again! ЁЯШ│ According to him, most Nigerian rich men only help women тАФ they fit dash dem even тВж150 MILLION just like that. ЁЯШо

But when a young man asks for help? Dem go just reply: тАЬGo and work hard.тАЭ ЁЯШЖ

The painful part be say, these men sabi very well say the guys dey hustle, dem just need one small push. Yet, no support. ЁЯТФ

ЁЯСЙ Moral Lesson: Sometimes na society push men into depression, because help dey, but e no dey reach them. ЁЯШФ

image