đ¨ Breaking News đ¨đ¤Ļââī¸đ
Kanayo O Kanayo don drop heavy talk again! đŗ According to him, most Nigerian rich men only help women â they fit dash dem even âĻ150 MILLION just like that. đŽ
But when a young man asks for help? Dem go just reply: âGo and work hard.â đ
The painful part be say, these men sabi very well say the guys dey hustle, dem just need one small push. Yet, no support. đ
đ Moral Lesson: Sometimes na society push men into depression, because help dey, but e no dey reach them. đ
Dodzi Hotor
āĻŽāύā§āϤāĻŦā§āϝ āĻŽā§āĻā§āύ
āĻāĻĒāύāĻŋ āĻāĻŋ āĻāĻ āĻŽāύā§āϤāĻŦā§āϝāĻāĻŋ āĻŽā§āĻā§ āĻĢā§āϞāĻžāϰ āĻŦāĻŋāώāϝāĻŧā§ āύāĻŋāĻļā§āĻāĻŋāϤ?