1 w - Tradurre

🚨 Breaking News πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
5 Naira don finally marry ooo! Love no be **** after all πŸ˜πŸ’

People wey no believe say true love still exist, hope una dey see am now? πŸ₯Ήβ€οΈ

πŸ‘‰ Moral lesson: No matter your level, someone go still choose you for who you are β€” not what you have. ❀️

image