๐จ Breaking News ๐๐๐
5 Naira don finally marry ooo! Love no be **** after all ๐๐
People wey no believe say true love still exist, hope una dey see am now? ๐ฅนโค๏ธ
๐ Moral lesson: No matter your level, someone go still choose you for who you are โ not what you have. โค๏ธ
