1 w - Translate

๐Ÿšจ Breaking News ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
5 Naira don finally marry ooo! Love no be **** after all ๐Ÿ˜๐Ÿ’

People wey no believe say true love still exist, hope una dey see am now? ๐Ÿฅนโค๏ธ

๐Ÿ‘‰ Moral lesson: No matter your level, someone go still choose you for who you are โ€” not what you have. โค๏ธ

image