Broda Shaggi ЁЯСЗ
"I See Love Wey Pass Titanic, E Shock Me ЁЯШВ
Una need to see both of them together @Mreazi @Temiotedola Their love be like when you dey watch Cinderella part 1 ЁЯШйЁЯШВ
тАЬAwnnnnnтАЭ wey i do for pass 3,500 in number. Dubai own go reach 25 million ЁЯШЕ
See ehn! Love is sweet but when money enter, love is sweeter ЁЯе░ So i don invest the 3,500 wey dey my account now. E suppose don germinate when iтАЩm ready to LEGALIZE itЁЯШВ
Because! na inside moon i won do my own o ЁЯлг Make Jesus stroll come since we go dey him neighborhood. Just a stoneтАЩs throw oloun! ЁЯШВЁЯдН"