8 sa - Isalin

Broda Shaggi πŸ‘‡

"I See Love Wey Pass Titanic, E Shock Me πŸ˜‚

Una need to see both of them together @Mreazi @Temiotedola Their love be like when you dey watch Cinderella part 1 πŸ˜©πŸ˜‚

β€œAwnnnnn” wey i do for pass 3,500 in number. Dubai own go reach 25 million πŸ˜…

See ehn! Love is sweet but when money enter, love is sweeter πŸ₯° So i don invest the 3,500 wey dey my account now. E suppose don germinate when i’m ready to LEGALIZE itπŸ˜‚

Because! na inside moon i won do my own o 🫣 Make Jesus stroll come since we go dey him neighborhood. Just a stone’s throw oloun! πŸ˜‚πŸ€"

image