আমাদের আবিষ্কার পৃষ্ঠায় চিত্তাকর্ষক বিষয়বস্তু এবং বিভিন্ন দৃষ্টিকোণ অন্বেষণ করুন। নতুন ধারনা উন্মোচন করুন এবং অর্থপূর্ণ কথোপকথনে নিযুক্ত হন
🚨 Breaking News 🚨🤦♂️💔
Kanayo O Kanayo don drop heavy talk again! 😳 According to him, most Nigerian rich men only help women — they fit dash dem even ₦150 MILLION just like that. 😮
But when a young man asks for help? Dem go just reply: “Go and work hard.” 😆
The painful part be say, these men sabi very well say the guys dey hustle, dem just need one small push. Yet, no support. 💔
👉 Moral Lesson: Sometimes na society push men into depression, because help dey, but e no dey reach them. 😔
Dodzi Hotor
মন্তব্য মুছুন
আপনি কি এই মন্তব্যটি মুছে ফেলার বিষয়ে নিশ্চিত?