Entdecken Beiträge

Entdecken Sie fesselnde Inhalte und vielfältige Perspektiven auf unserer Discover-Seite. Entdecken Sie neue Ideen und führen Sie bedeutungsvolle Gespräche

Hustling boy
Working boy

Founder of when

image
10 w - übersetzen

Amen
🙏🙏🙏

10 w - übersetzen

This guy is just too good ?
#funny#interesting

Ejairu ese gift ist glücklich
10 w - übersetzen

My angel for life

image
10 w - übersetzen

Happy Sunday to you all

image
10 w - übersetzen

Happy Sunday everyone ♥️♥️

image
10 w - übersetzen

🚨Peller no let Davido hear this one oo‼️

Last night on live stream, Peller talk say: “Anything wey make me meet Wizkid ehn, omo I don big for life. Guys, that streaming wey me & Davido do that time no be streaming, the real streaming na Wizi.”

Hmm… na here I remember wetin Wizkid sing one time: “Never trust their loyalty, dem go bite the hand wey feed them.” Imagine Peller shading the livestream wey he once do with 001 himself.

But make we reason am—Peller say him wan meet Wizkid? Even Tife Balogun, Wizkid pikin, don talk for interview say na once in 6 months him dey see him papa. Abeg who Peller be to expect livestream with Popsy? 🤣

Lesson of the day: FC🦅 talk say Davido cheap for market, but to see Wizkid na by Grace and heavy connection!

🔥 No be gist if Naijagist no gist am🔥

image
Ejairu ese gift hat sein Profilbild geändert
10 w

image

Create SpurProtocol account today, let's mine free SPUR tokens https://spurprotocol.com/s/iAiLcGz6f

Referral code: AiLcGz6f