8 ์•ˆ์— - ๋ฒˆ์—ญํ•˜๋‹ค

Broda Shaggi ๐Ÿ‘‡

"I See Love Wey Pass Titanic, E Shock Me ๐Ÿ˜‚

Una need to see both of them together @Mreazi @Temiotedola Their love be like when you dey watch Cinderella part 1 ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜‚

โ€œAwnnnnnโ€ wey i do for pass 3,500 in number. Dubai own go reach 25 million ๐Ÿ˜…

See ehn! Love is sweet but when money enter, love is sweeter ๐Ÿฅฐ So i don invest the 3,500 wey dey my account now. E suppose don germinate when iโ€™m ready to LEGALIZE it๐Ÿ˜‚

Because! na inside moon i won do my own o ๐Ÿซฃ Make Jesus stroll come since we go dey him neighborhood. Just a stoneโ€™s throw oloun! ๐Ÿ˜‚๐Ÿค"

image