đšPeller no let Davido hear this one ooâŒïž
Last night on live stream, Peller talk say: âAnything wey make me meet Wizkid ehn, omo I don big for life. Guys, that streaming wey me & Davido do that time no be streaming, the real streaming na Wizi.â
Hmm⊠na here I remember wetin Wizkid sing one time: âNever trust their loyalty, dem go bite the hand wey feed them.â Imagine Peller shading the livestream wey he once do with 001 himself.
But make we reason amâPeller say him wan meet Wizkid? Even Tife Balogun, Wizkid pikin, don talk for interview say na once in 6 months him dey see him papa. Abeg who Peller be to expect livestream with Popsy? đ€Ł
Lesson of the day: FCđŠ
talk say Davido cheap for market, but to see Wizkid na by Grace and heavy connection!
đ„ No be gist if Naijagist no gist amđ„
Samuel Oloche
Ta bort kommentar
Ăr du sĂ€ker pĂ„ att du vill ta bort den hĂ€r kommentaren?
Iyanuoluwa Jin
Ta bort kommentar
Ăr du sĂ€ker pĂ„ att du vill ta bort den hĂ€r kommentaren?