đšPELLER & GEHGEH DON START AGAIN OO đ€ŁâŒïž
Omo wahala no dey finish!
Thereâs one guy for TikTok wey dem dey call Fearless. The guy dash Peller bracelet worth $30k (about âŠ50M) for Seyi Vibez concert wey happen for Lagos 3 weeks ago â that same show wey plenty TikTokers dey do livestream.
Fast forward to today, omo Fearless don cry enter Prof Gehgeh lecture room. While class dey go, na so him dey lament say: âI don make financial mistake o!â đ€Šđœââïž
Him talk say he hear Peller just buy mansion worth over âŠ500M, meanwhile him wey gift am bracelet still dey squat for rented apartment. Chai, Prof no waste time, he turn am to class topic straight:
1ïžâŁ Either you be man or woman, never inconvenience yourself just to impress others.
2ïžâŁ No be every mistake be âdevilâs workâ â sometimes na over high service dey send person back to village.
3ïžâŁ You no be peopleâs happiness plug! No dey sad just because you wan make others smile. If dem dey depressed, abeg make dem go watch Sabinus skit. đ
Lesson of the day: If no be say Fearless no dey fear, he get mind dash him boss âŠ50M bracelet just like that đ€Ł.
đ„No be gist if Naijagist no gist am!đ„
Wilson Abavo
Ta bort kommentar
Ăr du sĂ€ker pĂ„ att du vill ta bort den hĂ€r kommentaren?
Nwaonye Kingsley
Ta bort kommentar
Ăr du sĂ€ker pĂ„ att du vill ta bort den hĂ€r kommentaren?