๐จPELLER & GEHGEH DON START AGAIN OO ๐คฃโผ๏ธ
Omo wahala no dey finish!
Thereโs one guy for TikTok wey dem dey call Fearless. The guy dash Peller bracelet worth $30k (about โฆ50M) for Seyi Vibez concert wey happen for Lagos 3 weeks ago โ that same show wey plenty TikTokers dey do livestream.
Fast forward to today, omo Fearless don cry enter Prof Gehgeh lecture room. While class dey go, na so him dey lament say: โI don make financial mistake o!โ ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ
Him talk say he hear Peller just buy mansion worth over โฆ500M, meanwhile him wey gift am bracelet still dey squat for rented apartment. Chai, Prof no waste time, he turn am to class topic straight:
1๏ธโฃ Either you be man or woman, never inconvenience yourself just to impress others.
2๏ธโฃ No be every mistake be โdevilโs workโ โ sometimes na over high service dey send person back to village.
3๏ธโฃ You no be peopleโs happiness plug! No dey sad just because you wan make others smile. If dem dey depressed, abeg make dem go watch Sabinus skit. ๐
Lesson of the day: If no be say Fearless no dey fear, he get mind dash him boss โฆ50M bracelet just like that ๐คฃ.
๐ฅNo be gist if Naijagist no gist am!๐ฅ
Wilson Abavo
ืืืง ืชืืืื
ืืื ืืชื ืืืื ืฉืืจืฆืื ื ืืืืืง ืืช ืืชืืืื ืืื?
Nwaonye Kingsley
ืืืง ืชืืืื
ืืื ืืชื ืืืื ืฉืืจืฆืื ื ืืืืืง ืืช ืืชืืืื ืืื?